Kelechi Iheanacho hail em ‘proud moment’ after em help Celtic win Scottish Cup
Kelechi Iheanacho dey celebrate historic Celtic trophy after dem win Scottish Cup! You think say the Super Eagles star go stay next season? Read wetin he talk here!
Scottish Cup: Kelechi Iheanacho Chop Second Celtic Trophy Within Seven Days, No Be Small Tin
Kelechi Iheanacho don make history for Celtic! Come see how this Super Eagles star take carry two trophies inside one week. Read im record-breaking story and wetin dey sub next!
Paul Onuachu Fire Two Goals to Carry Trabzonspor Enter Turkish Cup History
Super Eagles star Paul Onuachu show masterclass as his two goals carry Trabzonspor win Turkish Cup. See how the Nigerian player take finish the season with pure swag.
Emmanuel Ayaosi, Lucky Ezeh and Yahaya Danjuma Celebrate Big Career Level-Up as Karviná Win MOL Cup
Emmanuel Ayaosi, Lucky Ezeh and Yahaya Danjuma help MFK Karviná carry the MOL Cup after dem do serious comeback win. Read more about how the Naija boys take celebrate this big level-up.
Raphael Onyedika: Super Eagles Star Reject New Contract After Em Win 6th Career Trophy—Premier League Big Boys Eyes Don Open!
Super Eagles midfielder Raphael Onyedika don win Belgian Pro League title with Club Brugge. Read the latest tori about how he reject new contract and the Premier League transfer wey dey buzz.
AIK Block Zadok Yohanna from Super Eagles Unity Cup Squad, Him No Go Fit Play Again
AIK don block Zadok Yohanna from joining Super Eagles for Unity Cup! Find out why dem no gree make the Nigerian winger play him first match. Read am here!
Stay connected