Super Eagles and Super Falcons Stars Abroad: Osimhen, Onuachu, Oshoala Deliver Mad Goala Dis Weekend
Super Eagles and Super Falcons stars abroad shine as Osimhen, Onuachu and Oshoala lead Naija big weekend. Read full gist now.
Super Eagles Star Chidozie Awaziem Give First Assist, But Nantes Still Waka L Against Nice
Super Eagles defender Chidozie Awaziem set up one goal, but Nantes still chop 4-1 loss to Nice for Ligue 1. Check him season stats and all the gbege wey happen for the match!
Ola Aina supply one, Awoniyi finish work as Super Eagles boys fire Forest pass Brentford
Ola Aina and Taiwo Awoniyi shine well-well as Nottingham Forest beat Brentford 2–0. Read how Super Eagles duo take make the difference.
Super Eagles Legend Victor Moses Don Land FC Kaysar, Carry Premier League Experience Join
Victor Moses don join FC Kaysar, carry him Premier League experience come ginger di club 2026 title waka. See as di Super Eagles legend go shake Kazakhstan.
Super Falcons Star Francisca Ordega Shine from Bench as Al-Ittihad Commot Saudi Women’s Cup
Super Falcons star Francisca Ordega shine wit assist as Al-Ittihad waka comot Saudi Women’s Cup. See how di matter happen—read am sharp-sharp.
Hafız Ibrahim Knock Winner, Carry Ten-Man Reims for Head Pass Saint-Étienne for Ligue 2
Hafız Ibrahim knack di winning goal as Reims knack Saint-Étienne 1-0 for Ligue 2. See how di Naija pikin make di difference—read am sharp.
Akor Adams Score Again, Ejuke Enter Late as Sevilla Manage Beat Athletic Bilbao for La Liga Fight
Akor Adams don score again as Sevilla take edge beat Athletic Bilbao for La Liga. See how Super Eagles striker turn match around—read am now.
Super Eagles Victor Osimhen Knack 13th Goal, Carry Galatasaray Win After AFCON Bronze
Victor Osimhen don score again for Galatasaray after AFCON bronze. See how Super Eagles star dey run Turkish Süper Lig—read full gist now!
Samuel Chukwueze don land from AFCON, fire Fulham comeback with im 7th goal contribution
Samuel Chukwueze ginger Fulham comeback with im 7th goal contribution after AFCON return. Check how the Super Eagles star change the game, push them waka win.
Rivers United run comot for Zambia with first CAF Champions League point, keep clean sheet
NPFL leaders Rivers United collect their first CAF Champions League point for Ndola after dem hold Power Dynamos to clean sheet. See how Finidi George boys stand gidigba. Read am now.
Stay connected