Zaidu Sanusi reach new milestone for Porto, but Nottingham Forest don spoil di celebration
Super Eagles defender Zaidu Sanusi play im 150th game for Porto on Thursday night, but Nottingham Forest spoil di party as dem hold dem to draw for Europa League.
Beyond di Goal: 2 ways Terem Moffi take impress FC Porto Boss after em score for Europa League
FC Porto boss Francesco Farioli don reveal why Terem Moffi impress pass the goal wey he score for Europa League. See why the striker dey trend. Read more here!
Terem Moffi don deliver again as Zaidu Sanusi help FC Porto bottle Stuttgart crowd
Terem Moffi score and Zaidu Sanusi assist as FC Porto beat VfB Stuttgart for Europa League. Read how the Super Eagles stars take shine.
Franklin Tebo tear LOSC Lille net for Europa League, help Crvena Zvezda chop small win
Naija defender Franklin Tebo shock LOSC Lille with one Europa League goal, carry Crvena Zvezda waka win. See how defender change the game.
Kelechi Iheanacho Comeback No Fit Save Celtic as Ola Aina Dey Shine for Forest Against Fenerbahce
Kelechi Iheanacho return for Celtic but e no fit help as dem lose; Aina shine as Forest beat Fenerbahce 3–0. See how Nigerian stars perform for Europa League.
Ademola Lookman Don Become Atlético Madrid Player After Europa League Big Show
Super Eagles baller Ademola Lookman don join Atlético Madrid after Europa League heroics, ready to shake La Liga and bring goals anytime.
Bamidele Yusuf Score Again for Ferencváros for Europa League, Don Hit 18 Goal Contributions
Bamidele Yusuf score again for Ferencváros as e don reach 18 goal contributions this season. Read how im performance take affect the draw.
Ahmad Ghali enter history books as Ismaheel, Otele scatter Europa night with hot performances
Ahmad Ghali burst Europa history as em knack brace as Taofeek Ismaheel, Philip Otele show dia class for Europa too. Catch all the hottest Nigerian highlights now.
Bamidele Yusuf still dey hungry after em chop 2 assist as Ferencváros wire Ludogorets for Europa
Bamidele Yusuf burst show with two fine assists as Ferencváros beat Ludogorets 3–1 for Europa League. See how the Naija baller run the whole match.
Yira Sor Finally Burst Net as Other Naija Ballers Scatter Ground for Europa League
Yira Sor don score him first goal this season as Naija players shine for Europa League wahala. Check gist of Genk 4–3 hammer for Braga — drama full everywhere!
Stay connected