Katsina United Don Warn Players Say Dem Go Pay Fine, Face Discipline As Off-Season Dey Start
Katsina United management don fire heavy warning give players as NPFL off-season dey start. Matter go change to fine? Click here to read the full gbedu!
‘E No Go Ever Happen Again!’ — Finidi Yarn Why Rivers United Miss NPFL Title with Just One Point
Find out weytin make Rivers United miss to win NPFL title by one point. Read everytin wey Finidi George talk and see how em dey plan for dem to bounce back.
Finidi Chop Heartbreak as Rivers United Miss NPFL Title Dispite Say Dem Win Katsina United for Final Day
Rivers United beat Katsina United 3-0 but dem still miss the NPFL title with just one point. Read how Enugu Rangers take carry the cup.
NPFL Don Knack Katsina United Heavy Sanction For Neck After Wahala with Barau FC
Katsina United don chop heavy NPFL fine as fans scatter pitch, injure Barau FC players for Matchday 12. See all gbege and wahala details here.
Stay connected