Victor Olatunji don join SK Beveren as di Nigerian striker run go back Europe on loan
Victor Olatunji don join SK Beveren from MLS team Real Salt Lake on loan as di Naija baller don kuku return to Europe for fresh start during 2026/27 season.
Daniel Job: Nigerian Attacking Machine With ‘Lot of Upside’ Joins FC Dallas in MLS
Daniel Job don join FC Dallas for MLS after impressive Norway spell. See why the Nigerian winger dey attract serious interest from top clubs.
Alhassan Yusuf Don Make History, Score First MLS Hat-Trick as New England Revolution Scatter DC United
Super Eagles star Alhassan Yusuf don make history for MLS as he score crazy hat-trick for New England Revolution. Read the full story to see how the guy take shine.
Alhassan Yusuf show em class as New England Revolution scatter Atlanta United 4-1 for MLS
Alhassan Yusuf shine with two assists as New England Revolution beat Atlanta United 4-1 for MLS. Read how the Super Eagles star run the show.
Victor Olatunji show San Diego pepper from bench, score late wey break dia heart for MLS match
Victor Olatunji score late equaliser wey save Real Salt Lake for hot MLS match against San Diego FC. See how him enter the game come change the story.
Alhassan Yusuf Show Cincinnati Pepper as New England Revolution Wire Dem Weytin No Good for MLS
Alhassan Yusuf score as New England Revolution demolish FC Cincinnati 6–1 for MLS. See how di Super Eagles star take help him team wire dem.
William Agada don join Real Zaragoza as club sharply move for di MLS goal machine
Nigerian forward William Agada don join Real Zaragoza on free transfer after MLS run. See him story, him style, and wetin e go bring. Read am now.
Stay connected