Gift Orban Don Fire First Shot As Hoffenheim Scatter Werder Bremen – Big Season Dey Cook?
Gift Orban don net again as Hoffenheim knack Bremen 3-0. E be like say big season dey cook for di Naija striker. Come see why everybody dey watch am now!
Naija Boys Dey Hot: Elijah Odebe, Stephen Alfred, Friday Etim Burst Net for Europe
Elijah Odebe, Stephen Alfred and Friday Etim dey make Naija proud for Europe as dem knack important goals wey ginger beta win for dia clubs. Oya, make I run you the tori!
Stay connected