Nyima Nwagua Open File: “No Be Oil Money Chase Me, Rivers United Dey Flow for My Blood”
Nyima Nwagua don clear air say no be Saudi oil money drag am comot NPFL. Baba talk say Rivers United go always be him yard. Hear wetin he yarn – correct exclusive tori!
Morice Chukwu: Ex-Rivers United baller don yan why e no go ever return to NPFL again
Morice Chukwu don yan why e no fit ever return NPFL again. See wetin di former Rivers United baller talk about im career move. Click here make you read the full gist.
Stay connected