“We Don Tire for NPFL” — Kun Khalifat Don Dump Naija League Over ‘Wicked’ Sanctions
Kun Khalifat FC don withdraw from NPFL after heavy punishment cause gbege. Read why the club take this strong decision.
NPFL Don Knack Katsina United Heavy Sanction For Neck After Wahala with Barau FC
Katsina United don chop heavy NPFL fine as fans scatter pitch, injure Barau FC players for Matchday 12. See all gbege and wahala details here.
Football Manager Wonderkid Elijah Akanni Lead 22-Man Japa as Enyimba Press Reset Button
Football Manager darling boy Elijah Akanni don waka from Enyimba as club clear 22 players comot before new season – squad reset wey shock NPFL fans.
Crown FC NPFL waka: Shooting Stars dey ginger Ajilete Bombers make dem run Super 8
NNL team Crown FC dey eye NPFL comeback as Shooting Stars dey back dem to run Super 8. Ajilete Bombers fit deliver? Read am here!
Gift Monday: Super Falcons star don collect em first NWSL assist as Spirit win tight game
Super Falcons no look Gift Monday face, but she shine for NWSL! See how her first NWSL assist help Washington Spirit win sweet victory.
Stay connected