9ja ballers Abroad Emmanuel Ayaosi Don Show Face Again, Dash Two Correct Assists Help Karviná Scatter Zlín Emmanuel Ayaosi knack two sweet assists wey carry Karviná waka pass FC Zlín for Czech Chance League. Check out how Naija boy dey ginger! Hitvibz Media, 5 months ago 0 3 min read
Stay connected