NWFL Premiership Don Dust Down: Super Six Don Set, Five Teams Fall Go Lower League
NWFL Premiership Super Six teams don set as Bayelsa Queens, Robo Queens and other clubs qualify while five teams don relegate. Read more.
Rivers State FA Cup: Rivers Angels Show Dem Be Boss as Dem Waya Osklean FA Like Senior Prefect
Rivers Angels don show say dem be Baba for FA Cup as dem ruthless win Osklean FA. Come see how the champions take dominate the 2026 final—read the full tori here.
Rivers Angels don go loose guard after Super Six ticket as Heartland Queens chop easy win
Heartland Queens shock Rivers Angels for Owerri as NWFL Matchday 16 show drama. Check the results and the Super Six race—read more for here.
NWFL Matchday 15 shake table as Edo Queens scatter Naija Ratels, enter Super Six
NWFL Matchday 15 carry drama come! Late goals, big wins, and team wey fall go relegation. Come see as the table stand—no dull yourself!
Taiwo Ajibade Choke Adamawa Queens wit 2 Goals, Grace Saliu Join di Party as Rivers Angels Wipe Dem Clean
Taiwo Ajibade score two goals, Grace Saliu shine as Rivers Angels beat Adamawa Queens 3-0 for NWFL. Read how the Jewels of Rivers take dominate the match for house.
NWFL: Rivers Angels fall hand for derby as Remo Stars Ladies wire Osun Babes for Ikenne
Rivers Angels fall hand for Uyo derby as Remo Stars Ladies use Osun Babes do suya for Ikenne. No miss all the NWFL drama and action—follow the full gist here!
Grace Saliu Shine with two goals as her 7th goal contribution ginger Rivers Angels past Pacesetter Queens
Grace Saliu wire two goals as Rivers Angels nak Pacesetter Queens 2-0. See all the action and results from Matchday 12 of the NWFL Premiership!
Rivers Angels star Abasiofon Uwah no dey among NWFL February Player of di Month nominees
Abasiofon Uwah no enter NWFL February Player of di Month nominees even with top performance. Check full shortlist and vote.
“Na pure offside” — Edo Queens coach dey vex about Rivers Angels match-winning goal
Rivers Angels beat Edo Queens 2-1 collect bragging rights for South-South derby as offside controversy follow. Read full derby report, goals, and league race update. Click check am!
Rivers Angels Give Tosan Blankson, Datoru Correct Birthday Gift, Beat Ekiti Queens for Abeokuta
Rivers Angels beat Ekiti Queens 2–1 as Tosan Blankson celebrate birthday with NWFL win. Check how other matchday eight games waka.
Stay connected