Tolu Arokodare Don Finally Blow! ‘My Super Eagles Call-Up No Be Luck—I Don Win Already’
Tolu Arokodare don finally enter Super Eagles, say e dey grateful as e don fulfill childhood dream. Di Genk striker ready to prove himself for World Cup qualifiers.
Genk Oga Don Blow Horn for Tolu Arokodare: “First Super Eagles Call-Up Na Just The Start, More Goals Go Land”
Genk coach Thorsten Fink hail Tolu Arokodare as em chop Super Eagles call-up, say e don prove say e sabi ball, but e still gatz score more goals.
Tolu Arokodare don tear net 16 times for Genk – Super Eagles coach go dey see am for dream every night
Tolu Arokodare don tear net 16 times for Genk, break im personal record, and lead Belgian goal charts. Super Eagles coach go don dey see am for dream!
Stay connected