Chibuike Nwaiwu Score Em First Goal Dis Season as Trabzonspor Hammer Samsunspor, Onuachu Enter Late
Chibuike Nwaiwu goal against Samsunspor help Trabzonspor hammer dem 3-0. See how di Super Eagles defender collect Man of di Match honours.
Paul Onuachu Don Wake Up! Two Goals as Trabzonspor Scatter Gençlerbirliği — Samuel Kalu and Peter Itodo shine
Paul Onuachu don finally break him season goal duck with two goals as Trabzonspor hammer Gençlerbirliği 5-0. Samuel Kalu and Peter Itodo sef shine for Europe.
Naija Derby: Bamidele Yusuf shine as Onuachu struggle, Nwaiwu chop Europa League ban
Naija derby drama as Chibuike Nwaiwu collect red card, Paul Onuachu struggle, and Bamidele Yusuf show class for Europa League play-off between Trabzonspor and Ferencvaros. Read the full story here.
Kazeem Olaigbe don complete em move to FC Basel, yan two qualities fans go enjoy
Kazeem Olaigbe don join FC Basel on loan and don reveal wetin fans fit expect. Read how the Nigerian winger wan make impact for Switzerland.
Paul Onuachu Fire Two Goals to Carry Trabzonspor Enter Turkish Cup History
Super Eagles star Paul Onuachu show masterclass as his two goals carry Trabzonspor win Turkish Cup. See how the Nigerian player take finish the season with pure swag.
Anthony Nwakaeme talk say “We don take big step” as Paul Onuachu and Chibuike Nwaiwu shook Galatasaray
Super Eagles star Anthony Nwakaeme don yarn as Paul Onuachu and Chibuike Nwaiwu wire Galatasaray. See how Trabzonspor take back deir levels for de title race—read de full tori now.
Super Eagles stars Paul Onuachu, Chibuike Nwaiwu, and Nwakaeme ginger Trabzonspor make dem beat Galatasaray
Super Eagles stars Paul Onuachu, Chibuike Nwaiwu, and Anthony Nwakaeme show Galatasaray pepper as Trabzonspor collect big win. Come see how our boys take finish the work!
Paul Onuachu: Goal run don stop, but Trabzonspor star still dey make history
Paul Onuachu hot 10-game goal run don end against Eyüpspor, but the Super Eagles striker still dey close to breaking Shota Arveladze all-time Trabzonspor goal record.
Paul Onuachu don score for 10 straight games, come break 34-year Trabzonspor record vs Rizespor
Paul Onuachu don break record for Trabzonspor! See how this Super Eagles star dey tear Turkish Super Lig with goals back-to-back. Read the full gist here!
Paul Onuachu Continue Em Hot Form, Tear Net Two Times as Trabzonspor Scatter Kayserispor
Super Eagles striker Paul Onuachu score two goals as Trabzonspor beat Kayserispor 3–1, extend him amazing scoring run for Turkish Süper Lig.
Stay connected