Paul Onuachu score plus assist as Chibuike Nwaiwu brace carry Trabzonspor beat Karagümrük
Paul Onuachu shine again for Trabzonspor with goal and assist, Chibuike Nwaiwu score brace! See their red-hot Süper Lig form. Read more about their latest match impact.
“I Hate to Dey Lose” — Chibuike Nwaiwu React After Em First Assist as Trabzonspor Fall Hands vs Fenerbahce
Nigerian defender Chibuike Nwaiwu react after him first assist as Trabzonspor lose to Fenerbahce. See wetin e talk and how match play out.
Paul Onuachu don score 16th league goal as Nwaiwu drop first assist, but Fenerbahçe punish Trabzonspor
Paul Onuachu don score 16th league goal as Chibuike Nwaiwu drop em first assist, but Fenerbahçe beat Trabzonspor 3–2. Read full match gist now.
Paul Onuachu Miss Hat-Trick but Still Bang 16th Goal as Trabzonspor Scatter Samsunspor
Paul Onuachu knack him 16th goal but no fit complete hat-trick as Trabzonspor knack Samsunspor. See how Naija star dey run hot for season.
Chibuike Nwaiwu don show how Trabzonspor take quick help am settle down
Chibuike Nwaiwu don show how Trabzonspor make am easy to adapt as e dey help keep clean sheets and hype Naija players for pitch.
Super Eagles ballers Paul Onuachu and Nwakaeme tear net as Trabzonspor Waya Fethiyespor for Turkish Cup
Super Eagles stars Paul Onuachu and Anthony Nwakaeme don show dem who be boss for Turkish Cup! See as the two of dem use 10-minute scatter Fethiyespor for Trabzonspor. Oya, click here read the full gist!
Paul Onuachu turn from hero to heartbreak as Trabzonspor manage draw with Antalyaspor
Super Eagles star Paul Onuachu first shine like hero before e miss penalty as Trabzonspor draw Antalyaspor. Penalty wahala, missed chance and full Super Lig gist—read am now.
Paul Onuachu don land from AFCON, score him 12th goal as Nwakaeme give correct assist for Trabzonspor
Paul Onuachu don return from AFCON, score important goal as Nwakaeme show mad skill for Trabzonspor. See how Naija duo carry show run for Turkey.
Ex-Enyimba star Chibuike Nwaiwu don join Paul Onuachu for Super Lig big boys Trabzonspor
Chibuike Nwaiwu don join Trabzonspor for €6m Super Lig move. Read how di former Enyimba defender go fit settle for Black Sea Storm.
Anthony Dennis shine pass Paul Onuachu as Tochukwu Nnadi burst head for Waregem draw
Anthony Dennis score for Göztepe while Tochukwu Nnadi show big levels for Belgium. Check how the two Nigerians take influence their teams. Click make you catch the full gist.
Stay connected