Senegal don lose AFCON 2025 trophy to Morocco as CAF change the result like INEC
Senegal don lose their AFCON 2025 title! See how CAF take give Morocco the trophy after that final wahala for Rabat. Read the full gist and the main reason here.
Stanley Nwabali Fit Land for Rivers United? Super Eagles Legend Don Put Mouth Inside
Stanley Nwabali fit join Rivers United small time. Super Eagles star dey open to moves, fans dey wonder wetin go happen next. Read full gist.
Philip Otele yan 3 correct advice wey dem give am after im Bundesliga move
Naija baller Philip Otele don yan the correct advice wey guide him Bundesliga move and debut. See how Hamburg striker make sharp-sharp impact.
Calvin Bassey: Why Fulham coach Silva dey bench Super Eagles star after AFCON return
Why Super Eagles defender Calvin Bassey no dey start for Fulham as Marco Silva choose Cuenca after AFCON. Read wetin really cause the decision.
Super Eagles Star Wey Get Most AFCON 2025 Goal Contributions Don Draw €35M Fenerbahce Offer
Super Eagles star Ademola Lookman, AFCON 2025 top contributor, don draw €35M Fenerbahce bid. Check him stats, heroics, and transfer gist now.
Super Eagles Star Chidozie Awaziem Give First Assist, But Nantes Still Waka L Against Nice
Super Eagles defender Chidozie Awaziem set up one goal, but Nantes still chop 4-1 loss to Nice for Ligue 1. Check him season stats and all the gbege wey happen for the match!
Super Eagles Victor Osimhen Knack 13th Goal, Carry Galatasaray Win After AFCON Bronze
Victor Osimhen don score again for Galatasaray after AFCON bronze. See how Super Eagles star dey run Turkish Süper Lig—read full gist now!
Samuel Chukwueze don land from AFCON, fire Fulham comeback with im 7th goal contribution
Samuel Chukwueze ginger Fulham comeback with im 7th goal contribution after AFCON return. Check how the Super Eagles star change the game, push them waka win.
Paul Onuachu don land from AFCON, score him 12th goal as Nwakaeme give correct assist for Trabzonspor
Paul Onuachu don return from AFCON, score important goal as Nwakaeme show mad skill for Trabzonspor. See how Naija duo carry show run for Turkey.
Bamidele Yusuf Score Again for Ferencváros for Europa League, Don Hit 18 Goal Contributions
Bamidele Yusuf score again for Ferencváros as e don reach 18 goal contributions this season. Read how im performance take affect the draw.
Stay connected