Samuel Chukwueze show Akor Adams pepper, win Super Eagles derby as Milan beat Venezia
Samuel Chukwueze beat Akor Adams in Super Eagles derby as AC Milan win Venezia 2-0 for Serie A. See how both Nigerian stars perform for San Siro.
Samuel Chukwueze Show Working for Milan, Chop MOTM as Zadok Yohanna Play Em First Premier League Match
Samuel Chukwueze shine well well for AC Milan while Zadok Yohanna play him first Premier League match. See how Nigeria ballers perform across Europe.
Naija Boys Dey On Fire! Akor Adams, Iheanacho and Durosinmi Scatter Europe With Goals
Akor Adams, Kelechi Iheanacho, and Rafiu Durosinmi carry fire enter weekend as dem score heavy goals for Venezia, Bursaspor, and Genk. Read full gist!
Akor Adams Score Him First Goal for Venezia as Super Eagles Star Show Wetin E Fit Do Sharp Sharp
Akor Adams score im first goal for Venezia on im debut, but Saint-Étienne still win thrilling 4-3 match. Read how di Super Eagles star make instant impact for im new club.
Akor Adams don secure permanent Venezia move as Super Eagles star open up on why e choose Serie A club
Akor Adams don join Venezia permanently and explain why e choose the Serie A club. Find out wetin convince the Super Eagles star. Read now!
Akor Adams: Sevilla Don Turn €5m Signing to ₦17 Billion Profit as Venezia Don Reach Agreement
Akor Adams transfer: Sevilla don agree €16m deal with Venezia and go make about ₦17bn profit. Read full gist and latest update.
Portugal Waya Super Eagles as Akor Adams Score and Alex Iwobi Enter 100 Caps Club
Portugal wire Super Eagles 2-1 even as Akor Adams score and Alex Iwobi enter 100 caps club. Oya click here see how the match waka!
Rafiu Durosinmi Don Talk on the Kind Super Eagles Legacy Wey He Wan Build After His First Call-Up
Pisa striker Rafiu Durosinmi open yansh on the big Super Eagles legacy wey he wan build after his first call-up. See his big dream and the players wey dey give am ginger.
Akor Adams: ‘Phenomenal’ Super Eagles Star Get Correct Hype After Him Score Winning Goal vs Villarreal
Akor Adams get big praise after he help Sevilla wire Villarreal. See how de Super Eagles star take deliver again.
Akor Adams Don Do Am Again! He Score Beta Goal as Sevilla Come From Back Blow Villarreal Away
Akor Adams don ginger Sevilla to win Villarreal after dem follow for back. See how the Super Eagles star take score the winning goal again.
Stay connected