Anas Yusuf: Nasarawa United all-time top scorer yarn say, “For my next life, na Solid Miners I go still play for”
Naija baller Anas Yusuf don join JS Saoura after historic spell with Nasarawa United. Read him emotional goodbye, full quotes, and new journey now.
Anas Yusuf don Japa from Nasarawa United as JS Saoura grab NPFL deadliest goal machine
Nigerian striker Anas Yusuf don leave Nasarawa United join JS Saoura after serious goal fire for NPFL. Read how the sharp-shooter take earn him Algeria move.
Nasarawa United coach don dey raise shoulder up after dem nack Remo Stars: ‘Dis team get big potential’
Nasarawa United coach Salisu Yusuf don dey raise shoulder up after e boys nack Remo Stars. E believe say dem get big potential to survive NPFL relegation.
NPFL Wahala: Relegation-bound Nasarawa United don go show Remo Stars shege—Even coach Dan shock
Nasarawa United don go show Remo Stars shege for NPFL as Anas Yusuf’s goal nack dem 1-0. Even coach Ogunmomode still dey wonder!
Stay connected