Asisat Oshoala Still Dey Hot! 5 Straight Goals as Al Hilal Chop Better Beating from Al Nassr
Super Falcons baller Asisat Oshoala don score again, but Al Hilal still chop 3–1 from Al Nassr. See how Mama Goal keep her scoring streak alive even as her team collect their first league loss.
Rasheedat Ajibade don waka comot from Atletico Madrid — Super Falcons captain dey eye NWSL move?
Rasheedat Ajibade don leave Atletico Madrid after 5 years—she fit dey head go NWSL next. See wetin we hear about di move.
Stay connected