Nigeria 3-0 Senegal: Joy Omewa wire two goals, Oshoala score as Super Falcons enjoy better win
Super Falcons don show Senegal pepper! Check out how Nigeria take wire dem back-to-back ahead of 2026 Wafcon. Click here read the full tori!
Asisat Oshoala Cry Eye Comot for Her First Saudi Season Despite Her Beta Goal Records
Super Falcons star Asisat Oshoala finish her first Saudi season with crazy records despite say Al Hilal cry after Al Nassr beat them for final. Read how everything waka.
Asisat Oshoala no get joy! She fire hat-trick take carry Al-Hilal enter SAFF Women’s Cup final
Super Falcons star Asisat Oshoala don nak hat-trick carry Al-Hilal go SAFF Women’s Cup final. Come see how our Naija star take dominate Saudi.
Nobody Fit Stop Dem: Asisat Oshoala Reach 26 Goal Contributions as Uchenna Kanu Wire More Goals
Asisat Oshoala help Al Hilal do comeback win against Al Qadsiah, while Uchenna Kanu save Cruz Azul from Monterrey hand—see how our Super Falcons stars dey show pepper.
Asisat Oshoala fire continue to burn as she nak 2 goals, chop POTM as Al Hilal scatter Eastern Flames
Asisat Oshoala use two goals and one assist take carry Al Hilal win Eastern Flames 5-0. See how the Super Falcons forward take show them pepper—nack here to read full gist.
Gift Monday open account with late goal as Washington Spirit wire Asisat Oshoala former club
Gift Monday knack late goal as Washington Spirit beat Asisat Oshoala former club 2-0. Check out how the Super Falcons star take finish Bay FC for that hot match!
Asisat Oshoala reach 21 goal contribution as Abideen Suliat help ABB Fomget chop better win
Super Falcons star Asisat Oshoala hit 21 goal contributions for Al Hilal while Abideen Suliat shine for Turkish Super Lig. See how the two stars take perform—read more now.
Asisat Oshoala reach 20 goal contributions as Al Nassr give Al Hilal heavy beating like thief
Super Falcons star Asisat Oshoala hit 20 goal contributions, but her assist no reach to stop Al Nassr from wire Al Hilal 4-1. Read how the match go and wetin go happen next.
Asisat Oshoala Score Her 16th Goal, But Francisca Ordega Chop Bragging Right for Super Falcons Derby
Asisat Oshoala score 16th goal but Francisca Ordega shine as Al Ittihad beat Al Hilal 3-1 in Saudi Women’s Premier League Super Falcons derby.
Asisat Oshoala bang two goals as Al Hilal and Al Ahli play six-goal thriller, hit 18 goal contributions
Super Falcons star Asisat Oshoala score two as Al Hilal draw Al Ahli for Saudi Women’s Premier League. Check goals, stats, and wetin next.
Stay connected