Who Fit Stop Dem? Wikki Tourists, Barau FC, Kun khalifat & Warri Wolves Don Land for NPFL
Wikki Tourists, Barau FC, Kun khalifat FC & Warri Wolves don promote enter NPFL. See how dem do am! Join di football gist now.
Brown Ideye Dey Para For Nigerian Fans Wey Dey Hype EPL & La Liga Pass NPFL
Super Eagles ball Brown Ideye dey beg Nigerians make dem stop to dey hype EPL & LaLiga pass NPFL. Hear wetin e talk and wetin suppose change. Make una support NPFL now!
Nasarawa Amazons Don Vex! Dem say Remo Stars babes Go Collect Wotowoto for Lafia
Nasarawa Amazons wan use home advantage take teach Remo Stars babes lesson for NWFL. Dem go fit revenge di 4-0 beating or na another gbege?
Lobi Stars don enter one chance—87 days no win, but coach say ‘we still dey build, we go fix am’
Lobi Stars don chop dem 16th loss dis season, never win for 87 days. Dem go fit bounce back before dem face NPFL leaders Remo Stars?
Nasarawa United coach don dey raise shoulder up after dem nack Remo Stars: ‘Dis team get big potential’
Nasarawa United coach Salisu Yusuf don dey raise shoulder up after e boys nack Remo Stars. E believe say dem get big potential to survive NPFL relegation.
NPFL Wahala: Relegation-bound Nasarawa United don go show Remo Stars shege—Even coach Dan shock
Nasarawa United don go show Remo Stars shege for NPFL as Anas Yusuf’s goal nack dem 1-0. Even coach Ogunmomode still dey wonder!
Bernard Ovoke don vex pack em kaya japa—Enyimba badge no dey sweet am to kiss again
Bernard Ovoke don comot from Enyimba after just one year! Wetin happen? Fans dey wonder as e terminate hin contract. Get di full gist!
NPFL Give Enyimba and Rangers Big Fines and Punishment for Matchday 35 Wahala
NPFL don sanction Enyimba and Rangers afta di wahala for Week 35 match. Dem go pay fines and lose points to keep di league clean.
We Go Get Beta Result – Kano Pillars Coach Sure Say Them Go Scatter Rivers United Wella
Make we prepare for one serious NPFL katakata as Kano Pillars dey waka come jam Rivers United! Coach Maikaba believe well well say something big go happen.
We Suppose Give Kudos to Akwa United, Dem Deserve to Win Us Sha – Enyimba Coach Finidi George
Enyimba coach, don talk say em know say Akwa United deserve win for NPFL match wey dem play on Monday. We don analyze di match tactics and wetin e mean for league standings.
Stay connected