Chelsea do big comeback for St James’ Park, hold Newcastle for neck like goat wey wan escape
Chelsea fight back from two goals down to draw 2-2 with Newcastle United in the Premier League. Full drama, goals, banter—read more now.
Calvin Bassey Don Score, Chukwueze Dey Gather Momentum as Fulham Manage Win Burnley
Calvin Bassey bang goal for Fulham win over Burnley as Chukwueze form still dey rise before AFCON 2025. Read full match gist and impact here.
Samuel Chukwueze Talk Say Life for Premier League Too Hard Even as E Shine for Fulham
Na so e be! Our own Samuel Chukwueze don yan about him life for Fulham after dem knack Tottenham Hotspur 2-1 for London derby wey make everybody dey hold hin breath last Saturday night.
Samuel Chukwueze Give Second Assist, Help Fulham Knock Tottenham, Shine as MOTM
Samuel Chukwueze show mad skill, power Fulham win for Premier League. Check how him run show, key moves, and why fans dey buzz — read full gist.
Samuel Chukwueze Don Go Assist Winner as Fulham Jump Go 14th for Premier League
Super Eagles guy Samuel Chukwueze set up Fulham 1-0 win against Sunderland, carry dem waka reach 14th place for Premier League with that correct assist.
Super Eagles boys don ready to scatter Premier League before World Cup Qualifier wahala
Super Eagles boys don ready to light up Premier League again! See how the naija ballers plan to burst England before World Cup qualifiers. Read full gist now!
Super Eagles jamboree go scatter Europe – 7 Naija ballers go jam body dis weekend
Naija derby wahala don land for Europe as seven Super Eagles stars go face each other for England and Turkey. No miss am o — full gist and match preview dey inside!
Wounded Alex Iwobi Still Enter History — Becomes 5th African to Reach Premier League Milestone
Despite Fulham last-minute heartbreak for Newcastle, Alex Iwobi still enter history as the 5th African to reach the Premier League milestone. Disappointment full him face, but the record stand gidigba.
Alex Iwobi & Calvin Bassey Chop First Season Beating as Chelsea Knack Fulham
Chelsea knack Fulham 2-0 for Stamford Bridge as Alex Iwobi and Calvin Bassey chop first wahala this season. VAR palava help Blues carry win—check match highlights!
Elijah Odede Turn Sheriff Goal Machine as Olakunle Olusegun Drop Him Own Goal for Russia
Naija boys dey ball abroad! Elijah Odede and Olakunle Olusegun shine with goals for Moldova and Russia as dem carry their teams go victory level.
Stay connected