“Dem scatter us well” — Nasarawa United coach gree after dem escape Rivers United for Federation Cup drama
Nasarawa United waste 2-0 lead but survive wild Rivers United comeback for Federation Cup. Click here read Coach Mbwas raw reaction!
Kasala for Finidi! Nasarawa United survive late Rivers United scare to win Federation Cup shootout
Omo, see heavy shocker and penalty drama for the President Federation Cup Round of 16! See how Nasarawa United take shock Rivers United. Click here make you read the full tori!
Ibom Angels don receive encouraging “you’ll never walk alone” promise inside Federation Cup wahala
Heavy morale for Ibom Angels camp! See the strong government backing wey dey fire up their Federation Cup chase. Enter here read the full tori!
Rivers United Players Don Go Scatter for Road Accident as Dem Dey Go Play Federation Cup Match
Rivers United FC get accident as dem dey go Federation Cup. How the players dey do? Read the latest update on injuries and the match now!
President Federation Cup: Rivers Angels Scatter Abia Angels as Bayelsa Queens Chop Disgrace
See how Rivers Angels take bully everybody for President Federation Cup while Bayelsa Queens cry after penalty drama! You think say the champions go fit carry the cup again? Oya, come read am now!
Finidi open up on em tactical instruction wey fail but Rivers United still manage beat Rangers
Finidi George don confess say im tactics scatter before Rivers United managed escape with win against Rangers for 5-goal thriller! Click here read the full Federation Cup drama.
Peace Effiong Score Four Goals as Rivers Angels Scatter NAF Queens 12-0 For FA Cup
See how Tosan Blankson babes, Rivers Angels, take make history with heavy goal-marathon! Click here read how the match waka and who carry the day.
Rivers United dig ground escape Federation Cup gbege as Akwa United waka pass Wilbros FC easily
Rivers United beat G12 FC to enter President Federation Cup Round of 32, but Akwa United wire Wilbros FC cleanly. Read everything wey happen for the match here.
“2-0 Na Nuttin” – Rivers Angels Baller Sandra John Yan Wetin Coach Blankson Talk Before Dem Win FA Cup
Sandra John don open up wetin Coach Tosan Blankson tell Rivers Angels players for halftime before dem turn the game around for FA Cup. Come find out wetin really push dem to victory!
Na Cup Wey We Wait Tire – Rivers Angels Coach Hail Em Players as Dem Win Federation Cup
Na Rivers Angels carry trophy again oo and dem don win the Women's President Federation Cup for the ninth time, after dem kolobee Naija Ratels 1-0. Na Blessing Okpe penalty be the koko wey settle the matter.
Stay connected