“Start dey tink about NNL” — Rivers United oga Finidi don give Bayelsa United better warning
Finidi George don react as Bayelsa United lose to Enugu Rangers and Rivers United title hope shaking small. Read more about the NPFL drama here.
“We get every chance” — Osagie Onisodumeya say Rivers United go collect NPFL trophy from Rangers
Rivers United goalkeeper Osagie Onisodumeya talk say dem still dey the race to win NPFL title against Enugu Rangers after dem beat Abia Warriors 3-0. Read the full gist here.
Bayelsa United Thank Enugu Rangers for “Memories” of 2–0 Home Defeat as NNL Waka Don Show
Bayelsa United fall for Enugu Rangers hand for inside NPFL match as relegation wahala de heavy, but dem still find time tank dem for the memories. Read the full match report and everything wey happen here.
NPFL: Enugu Rangers still dey hot like Cameroon pepper as Rivers United and Shooting Stars no gree too
Enugu Rangers still maintain first position for NPFL after dem beat Bayelsa United, as Rivers United and Shooting Stars also win dia matches to make the title race hot.
“E go make sense” — Rivers United Oga Finidi wan wire Abia Warriors many goals
Rivers United don carry Rivers State FA Cup! Coach Finidi George wan wire Abia Warriors more goals for NPFL as em team dey hot now. Check out him plan for here.
Rivers United show who be boss as dem wire Willbros FC take back Rivers State FA Cup crown
Rivers United show Willbros FC say senior man pass senior man as dem win Rivers State FA Cup. See how late goals take give dem the cup—read the full match gist here.
NPFL Hammer Kano Pillars With ₦15m Fine and Stadium Ban After Wahala Against Rivers United
Kano Pillars don get ₦15m fine and stadium ban after their fans cause wahala against Rivers United. See the full NPFL gist here. No miss am!
Kano Pillars boss explain how dem take wire ‘ambitious’ Rivers United: 85 Minutes of Poor Play
Coach Muhammad Babaganaru gree say Kano Pillars play "poorly" for 85 minutes before dem wire Rivers United 2-1? Oya, click here read the full tori!
Ahmed Musa double daggers knack Rivers United wit 7th straight away defeat, sink dia title dreams
Former Super Eagles captain Ahmed Musa use two goals pursue Rivers United go house as Kano Pillars scatter dia NPFL title hope wit 7th straight away loss. Read full gist here.
Finidi George Don Add Another Year Today: Make We Celebrate Better Living Legend
Make we celebrate Finidi George—from Ajax glory reach NPFL success. See the journey and how he take help Nigeria football and Rivers United. Oya, read the gist!
Stay connected