Victor Osimhen don react after Galatasaray fall em hand, beg fans: “We no play well at all”
Super Eagles striker Victor Osimhen don talk after Galatasaray fall hand, he beg fans and give dem ginger for the title. Dem fit bounce back? Read more for here.
Victor Osimhen assist just waste like dat as Samsunspor hammer Galatasaray 4–1
Super Eagles star Victor Osimhen show light with assist but Galatasaray collect 4-1 for Samsunspor hand. Read the full gist of the match and wetin e mean for the title race.
Victor Osimhen Don Enter Double Digits, Carry Galatasaray Beat Samsunspor for Home Turf
Naija baller Victor Osimhen chop better two goal take help Galatasaray win Samsunspor. The Super Eagles bobo don show form wey fit worry for AFCON 2025. Click make you see as e happen.
Paul Onuachu rise like iroko as Trabzonspor lead kpafuka late against Samsunspor
Paul Onuachu nod goal give Trabzonspor, but Samsunspor thief late draw. See as Super Eagles striker take scatter Super Lig showdown—gist full dey here.
Stay connected