Gothia Cup 2025: Beyond Limits Still Dey Fly, Sporting Lagos Don Fall Yakata
Beyond Limits dey fly high for Gothia Cup 2025 while Sporting Lagos don crash out. Which Naija team go carry the cup? Come see gbedu and surprise wey full ground now!
Gothia Cup: Sporting Lagos FA, Sporting Supreme still dey kampe as knockout round don near
Sporting Lagos FA, Sporting Supreme and Beyond Limits FA don top dia groups for Gothia Cup as all six Naija teams waka enter knockout round. See who dem go play next!
Gothia Cup: Sporting Lagos FA fly Naija flag as our teams scatter ground for opener
Beyond Limits FA, Sporting Lagos FA, and other Naija teams dey shine for di 49th Gothia Cup. See wetin happen and who knack who. No carry last!
Stay connected