Students wey go write BECE 2026 for Rivers State fit begin prepare as di State Ministry of Education don announce say the Basic Education Certificate Examination (BECE) go officially start on Wednesday, July 1, 2026.

Rivers State Ministry of Education BECE 2026 announcement

The ministry also remind all public and private schools across the state say make dem ensure say every candidate don ready for the examination before the date, na weytin Hitvibz dey yan be dat.

BECE 2026 Rivers State: Schools Get Directive on Exam Materials

According to the ministry, schools for all Local Government Areas except Obio/Akpor suppose visit their various Zonal Education Offices to collect and return examination materials.

  Governor Wike devastated over death of former Uniport VC, Prof Nimi Briggs

For schools wey dey Obio/Akpor, the ministry direct make dem first confirm their assigned custodial centres.

Public school students for BECE 2026 Rivers State

Community Secondary School, Okoro-Nu-Odo go serve Zone I schools, State Primary School I, Rumuapara go handle Zone II, while Community Secondary School, Ozuoba go serve schools under Zone III.

Rivers BECE Exam: Govt Warn Teachers Against Collecting Money

The Rivers State Government also announce say e don pay the full Rivers BECE Exam fees for all students wey dey public schools.

Because of this, the ministry warn say no principal or teacher suppose collect money from any public school student under any excuse.

  Governor Wike blast Rivers Council Chairmen over construction of roads

Rivers BECE Exam materials ready for distribution

The government add say any school official wey dem catch dey extort students go face disciplinary action.

The announcement carry the signature of Pastor Gideon Nwachukwu Uboh, Director of Examinations and Records Department, on behalf of the Honourable Commissioner for Education and dem issue dis statement was on June 25, 2026.

  Peter Odili Declare Total Support for Gov Fubara, Hail Him as 'Trustworthy Leader
You like this gist abi?
Oya, we go like hear from you. Help us drop small comment for the box below!

Last Updated on June 30, 2026 2:42 pm by Hitvibz Media