AFCON 2025: Eric Chelle dey demand higher standard from Super Eagles after Dem Pip Algeria
Eric Chelle dey demand higher standard after Super Eagles thrash Algeria for AFCON 2025. Fit Nigeria go all the way? Read more.
6 Big Gist from Super Eagles 2-0 Hammering of Algeria as Osimhen Chop MOTM
Victor Osimhen chop MOTM as Super Eagles beat Algeria 2–0, enter AFCON 2025 semi-final and dey chase Yekini goal record. Check main gist and stats.
Super Eagles Show Algeria Pepper for Marrakech, Enter AFCON Semi-Final
Super Eagles beat Algeria 2-0 enter AFCON semi-final as Osimhen and Akor Adams shine. Read how Nigeria take dominate the match.
Moses Simon shut down Super Eagles revenge talk as Mahrez dey eye one last AFCON trophy with Algeria
Moses Simon don cool revenge talk as Super Eagles face Algeria for AFCON 2025. Read wetin e talk before the quarter-final match.
Stay connected