“We gats recruit wella” — Rivers United coach Finidi talk key lesson from CAF Champions League wahala
Finidi George don talk about Rivers United CAF Champions League struggle and the big lessons wey dem learn. Read wetin gats change as dem dey move forward.
“We go defend well” — Rivers United oga Finidi open up on game plan for CAFCL match vs Power Dynamos
Rivers United go host Power Dynamos as Finidi George dey demand win for CAF Champions League. Go home advantage change their story? Read am now.
Enugu Rangers defender Evans Ogbonda don join Rivers United CAFCL rivals Power Dynamos
Naija defender Evans Ogbonda don leave Enugu Rangers join Rivers United CAF rivals Power Dynamos. Check wetin the transfer mean—read more.
Rivers United run comot for Zambia with first CAF Champions League point, keep clean sheet
NPFL leaders Rivers United collect their first CAF Champions League point for Ndola after dem hold Power Dynamos to clean sheet. See how Finidi George boys stand gidigba. Read am now.
Power Dynamos vs Rivers United: Group A Survival Dey on the Line for Ndola
Power Dynamos vs Rivers United na must-win CAF Champions League clash for Ndola. Who go survive Group A?
Finidi Vex Scatter Rivers United Players Say Their ‘Game Management’ Na Zero After CAFCL Collapse
Finidi George no hide mouth as he blast Rivers United for their ‘terrible game management’ after RS Berkane bend dem for CAF Champions League. Check wetin scatter the match and the fixtures wey dey come next.
Rivers United chop late goals again, make fans vex for dia second CAF Champions League match
Rivers United lose 2-1 to RS Berkane for CAF Champions League after that historic own-goal lead. Catch the late wahala wey spoil their shine and see the next Group A fixtures.
“We don learn our lesson” — Rivers United coach Finidi yarn before CAF gbas-gbos with Berkane
Rivers United dey host RS Berkane for one heavy CAF Champions League battle, and coach Finidi don promise sharp improvement. This match fit scatter Group A table like buka plate. .
Finidi say na fear, yeye defending make Pyramids wire Rivers United for Champions League opener
Finidi George don kuku blame fear and mumu concentration as Rivers United chop 3–0 from Pyramids. Can dem bounce back for Akpabio Stadium? Gist dey here.
Rivers United’s Manyo don yan before Pyramid game: “Dem expect us to loss, we go shock dem”
Rivers United defender Stephen Manyo yan say even as underdogs, dem fit waka comot with win as dem ready for Pyramid FC CAF Champions League clash. Check him exclusive gist.
Stay connected