6 Big Gist from Super Eagles 2-0 Hammering of Algeria as Osimhen Chop MOTM
Victor Osimhen chop MOTM as Super Eagles beat Algeria 2–0, enter AFCON 2025 semi-final and dey chase Yekini goal record. Check main gist and stats.
Super Eagles Show Algeria Pepper for Marrakech, Enter AFCON Semi-Final
Super Eagles beat Algeria 2-0 enter AFCON semi-final as Osimhen and Akor Adams shine. Read how Nigeria take dominate the match.
“No Special Thing” — Super Eagles oga Chelle don talk em mind for di 4-0 win over Mozambique
Super Eagles coach Eric Chelle cool down Nigeria 4-0 Mozambique win talk. Read wetin e talk about focus and discipline.
“E no important” — Ademola Lookman cool down Osimhen attitude gist after Super Eagles scatter Mozambique
Ademola Lookman no dey make big deal of Osimhen attitude after Nigeria 4-0 Mozambique win. See wetin e talk and wetin dey next for Super Eagles.
Super Eagles Hammer Mozambique 4-0 Take Enter AFCON 2025 Quarterfinal
Super Eagles scatter Mozambique 4-0 for AFCON 2025. See goals, stats, and top performers as Nigeria enter quarterfinal. Read am now.
Super Eagles Hammer Tunisia, Collect AFCON 2025 Round of 16 Ticket from Them
Super Eagles scatter Tunisia for AFCON 2025 and don book Round of 16. Goals, key moments and hot talking points — read full match story now.
Victor Osimhen Don Score Again Before AFCON, Galatasaray Use Antalyaspor Do Saturday Rice
Victor Osimhen still dey bang goals for Galatasaray as AFCON 2025 dey near. See how Super Eagles hitman shine for Turkey. Enter make you read full gist.
Victor Osimhen shine kpakpa as Onyedika, Oshoala and other Naija ballers try dia best for abroad
Victor Osimhen shine bright, Onyedika, Oshoala and plenty Naija stars show big levels abroad this weekend. Check how our ballers take scatter pitch with correct performances.
Victor Osimhen Don Enter Double Digits, Carry Galatasaray Beat Samsunspor for Home Turf
Naija baller Victor Osimhen chop better two goal take help Galatasaray win Samsunspor. The Super Eagles bobo don show form wey fit worry for AFCON 2025. Click make you see as e happen.
Which Super Eagles Players Don Ready for AFCON 2025 — and Who Still Far Like Oshodi to Kano?
Check the Super Eagles boys wey don ginger for AFCON, the ones wey injury still dey hold, and who fit burst Morocco with surprise form. Stay ahead of the squad wahala.
Stay connected