“E feel good” — Kelechi Iheanacho jubilate as he come from bench wire winner for Celtic against Dundee
Super Eagles star Kelechi Iheanacho don talk after he score late winner wey help Celtic beat Dundee FC 2-1. Come read him reaction and wetin happen for match—no miss am!
Kelechi Iheanacho fire Celtic back into title race as Umar Sadiq creativity no fit save Valencia
Super Eagles star Kelechi Iheanacho fires Celtic into title race as Umar Sadiq shines in Valencia loss. Discover how both stars impacted key matches.
Terem Moffi magic no reach as FC Porto chop last-minute dagger vs Famalicão
Super Eagles star Terem Moffi show senior man levels with assist for FC Porto, but Famalicão shock dem for last minute—check out wetin sup for Liga Portugal.
Super Eagles stars Paul Onuachu, Chibuike Nwaiwu, and Nwakaeme ginger Trabzonspor make dem beat Galatasaray
Super Eagles stars Paul Onuachu, Chibuike Nwaiwu, and Anthony Nwakaeme show Galatasaray pepper as Trabzonspor collect big win. Come see how our boys take finish the work!
Josh Maja Score but West Brom Fumble as Arthur Okonkwo Help Wrexham Do Comeback
Super Eagles star Josh Maja score again but West Brom throway 2-0 lead draw 2-2 with Wrexham. See wetin happen and how the table be now—read more.
Frank Onyeka fire rocket end two-year goal drought as Lampard Coventry ginger for promotion
Super Eagles star Frank Onyeka nack better goal to help Frank Lampard Coventry City stay for top of table. See how Sky Blues dey close gap for promotion. Read more!
Super Eagles allow Jordan chop draw, Emmanuel Fernandez score and Alex Iwobi collect red card
Super Eagles draw with Jordan as Fernandez score and Iwobi collect red card. See how Nigeria lose control as the match end—read the full tori here.
Super Eagles vs Iran: Moses Simon and Akor Adams Nak Goals as Nigeria Collect 2-1 Win for Turkey
Super Eagles wire Iran 2-1 for friendly match. Moses Simon and Akor Adams show working as Eric Chelle boys dey build ginger. Read the full gist of wetin happen for the match now.
Ranchers Bees Don Return to NPFL After 16 Years, Become di Fifth Private Club
Ranchers Bees don return to NPFL after 16 years! See how new private owners ginger dis historic club reach promotion. Click here to read di full gist!
Iran vs Nigeria Friendly Preview: Super Eagles Dey Face Team Melli for Antalya Clash
Iran vs Nigeria friendly preview: Kick-off time, team gist, and wetin go happen for the match. No miss this rare game—get all the full details now!
Stay connected